✨ Welcome to Akahi News Media ✨

OAU post UTME 2026

News

Josnews

Tory don land for grand ooo. Use cotton bod take clean your ears ooo.
U know say for plateau state, Dem de do mining well well. Yesterday as I de waka for Jos de won gather tory, na so I come run into one place wey people come de cry, I come ask wetin shele, dem come tell me say na san san fall ontop 5 hafty men ooo and dem don Kpai. Dat one happen for Gie. De tin pain me too as this guys Dem comot from house very healthy come meet death like this sake of say Dem won hustle for daily for themselves and Dem family.

🎓 Attend 2026 JAMB, Post-UTME, WAEC, and NECO GCE Tutorials

Get fully prepared with expert tutors, comprehensive study materials, and personalised academic guidance at Akahi Tutors.

Take your QuickBooks, Sage 50 to the Cloud with McSea Cloud Hosting. Call 08024504321.

📍 Located at 67, Oduduwa College Road, Off Sabo Junction, Ile-Ife.

📞 Call: 08038644328

CRUSH OAU POST UTME, OAU PRE-DEGREE, OAU JUPEB At Akahi Tutors, Ile-Ife. Call 08038644328.

for enrollment and accommodation reservation.

Make Dem better souls rest well for the Gidan of Yahweh 😭
I go bring una anoda beta Tory tumoro. Una doo oooo

Categories: News

Leave a Reply